Not Real : A Freewrite

Make una talk to the captain to sail faster bfr this rockets here and there go brush one.
Wetin I de hear about bag or rice...say e don crash reach 50k. Na true abi na scam

I hear say e don crash but I don't know how much

I no go boarder today.
Team fit poor make one or more players from there dey make team of the week na.
And team fit dey win weekly make their players no make team of the week.
Team of the week squad na individual performance not team.



0
0
0.000
0 comments