AFRI-TUNES WEEK#14_Adulthood na scam by lade ft dprincy

avatar
(Edited)

▶️ Watch on 3Speak


What's up my people how wu na dey...
This is to your boy dprincy, also known as DMS which means D-princy Musical Studios.. On this week AFRI-TUNES WEEK#14

2dk2RRM2dZ8gKjXsrozapsD83FxL3Xbyyi5LFttAhrXxr16mCe4arfLH5hzKYwEzSKEne7CZDbgVGQV1GHmKyr9AKVBbLmxvYcfoAsyCJ52rffdRkT8MkXuuXbjhDgHWv7DwmvALZZ6itXzm6VgighPEgmkafPHoCRYi7pcRKC.webp

On this week edition, I am going to be doing a Cover on a song titled ADULTHOOD NA SCAM by Lade.
Why do i chose to do this song?
I chose to do this song because of two reasons.
1)The song speaks a lot about what being an adult entails.

  1. The vibes and energy i derived from it.
    This are the inspirations behind the video.

Checkout the Lyrics
👇

[Intro]
Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam
Oh oh
Panra Panra
I heard that you're looking for lade oh
Please don't judge me
Cos I won't judge you
Na wetn dem tell me I believe
Na wetn dem tell you you believe

[Verse 1]
As I wake up this morning (uhn uhn uhn uhn)
Landlord don call me (uhn uhn uhn uhn)
My padi don ring my phone say wey that thing wey you promise me (Lade wey the level na ?)
I no say you no go believe
Dem no tell me say na so е dey be
Abegi takе me back to days when e be say na just to play and chop ohh

[Chorus]
Eyy Ahhh
Adulthood na scam
You better get am for your mind (You better know this oh)
You gast to hustle, make a living 24/7
Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam

[Verse 2]
If you no get na you sabi
You no fit reason your padi oh
But if na dem need you, dem go come to you come dey give you different
Story oh (eh eh), Story oh (ehn ehn)
This is superstory oh
Though the story touch me oh
But I no fit send you money oh
If I say make I calculate (calcula)
Wetn I dey spend from Monday to Sunday (sunday)
Dey make me reminisce on those days
Wey pocket money go yapa for my pillow case (oh)
Now I gast send the money lole oh (lole oh)
Everything wey I want I must pay oh
Mogbe oh
I fit go give everything to become a child again

[Chorus]
Ahhh
Adulthood na scam
You better get am for your mind
You gast to hustle, make a living 24/7 (dem no dey person oh)
Nobody go ask if you don chop (dem no dey yarn person oh)
Nobody go send you free money (dem no go tell you yeah)
If you no get na you sabi
Adulthood na scam (big big scam oh)
Adulthood na scam (scam oh)
You better get am for your mind (oh oh oh oh)
You gast to hustle, make a living 24/7 (24/7 yeah yeah)
Nobody go ask if you don chop (24/7 oh)
Nobody go send you free money (dem no dey tell you yeahh)
If you no get na you sabi
Adulthood na scam (na na scam oh)

[Outro]
Leave me I wan become a child again
I wan become a child again
I want to play inside the rain
Cos Adulthood na scam

      The production

I Started with the song,, afterward, everything was just flowing while recording @ the same time.
The whole experience was just interesting to me... Like, just enjoying myself.... You know what I am saying na (Lol)

     Audio

1]I started with song,
2]After that,
*i added my snyth chord
*added drums
*Then lastly, i added my bass guitar.
(The whole audio session took me 1-2days to conclude)

         Video

1] Infinix s4 front was used for the video

  1. video was edited with a video editors software called movavi video editor.
    (Video took a day to be recorded and edited)

    Soooo... because its afri-tunes my song selection must be based on African vibes.

But not withstanding, African songs are the best you can ever ask for anytime.
Do well to enjoy my cover on this.

       Appreciation

I want to appreciate my brothers, my friends and mentors on this platform for your support, good comments, likes, up votes and the inspiration to keep moving. You guys are exceptional. you guys too sure I beg @obaro, @magicfingerz, @ernest6402, @chosenfingers, @ksam, @zeetunes, @olami99, @starstrings01, @ovey10, @walexwhy, @draysax, @iyedrumz, @musicandreview, @sleemfit, @onos-f, @anissignature, you guys are wonderful.
Thanks for listening and reading..


▶️ 3Speak

InShot_20220611_160852407.jpg



0
0
0.000
13 comments
avatar

Arrgh guy!!!
Mehn what a banger.
What a hit!!!!

This is fire 🔥🔥🔥
I must confess, this is such an amazing compilation from you man.
Keep it burning

54TLbcUcnRm4Bw8fmw3Y3deXChf9UQSDSsMgDEZRnoXCauYrBsEyusKrwWU15WkxATxcPLxjFohKUGGyDGNWE3FkRn8cobpECTBadDy2WAsficvderoVPGLMLT3z8HwkmGfTXqnBp.gif

0
0
0.000
avatar

Able boss... You know i will always be indebted to you and Ire for bring me into this... I always cherise you boss.. Thanks for always been here for me.

0
0
0.000
avatar

Man adulthood no easy. Na just God, prayer and hustle to make the road smoother.

Omo guy, you kill this recording.. I feel you with your actions and energy you put into making this video.

0
0
0.000
avatar

Boss of em boss.. I hail ohh...
E don tay way you face show ohh...
I am happy to see you here boss... Thanks for the support always...
Thanks for liking this too...

0
0
0.000
avatar

I love your work and I follow you. Good luck

0
0
0.000
avatar

@arman10 so happy you said this... Its so encouraging...
I will Definitely follow you back...
Thanks once again..

0
0
0.000
avatar

Boss o boss
See as you tight 🙌
I throway salute walahi

This is dope

0
0
0.000
avatar

Ahhh... My oga ohh.. @ksam...
Na wu na be our boss here ohh...
I celebrate you boss...
Thanks for showing up here...

0
0
0.000
avatar

Bad guyyy 😎😎😎
Your hitzz just make my body cold, as if I never know watin be music sef
Your video editing superb too, what app do you use for editing your video Bro...?

0
0
0.000
avatar

Lolzzz... @ovey10
Boss.. Na trying we still dey try ohh.. Make God dey help us..
Na Movavi video editor plus i dey use ohh...
I am so happy to see you here today boss..

0
0
0.000
avatar

You're doing well brotherrr ♥️♥️🎶
I gatch you bro 🙌🙌💜🎵🎵🎵🎤♥️

0
0
0.000
avatar

Congratulations @dprincy! You have completed the following achievement on the Hive blockchain and have been rewarded with new badge(s):

You distributed more than 200 upvotes.
Your next target is to reach 300 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Support the HiveBuzz project. Vote for our proposal!
0
0
0.000