Introducing myself in hive Naija: a proud Nigerian citizening πŸ€ͺ😊

avatar

2020-07-01-12-46-54-157-removebg-preview.png

Hello everyone,
Una weldone oh,
Before I kick start the introduction process, abeg I no too sabi pidgin, I dey learn am from professionals Warri boys and girls.

My name na Imaobong Okon but here am know as @imaluv a combination of Imaobong and love. Haha he stock you ba, no dey shock, na because I bi typical Nigerian so to change name to sweet romantic one na our thing.
I bi an Akwa Ibomite, a very proud one oh, am a graduate of English language, no bi say I too sabi English oh, I just studied am oh, no come here dey speak grammar give me oh. πŸ€ͺπŸ€ͺπŸ˜ƒ
2020-05-28-15-16-41-533-removebg-preview.png

My sister told me about @hivenaija this morning so I decided to check it out and I am happy to be here because I am a Nigerian and I can't hide my identity, Nigeria na our country whether we dey happy for am or not we bi Nigerians.
Thank God is naija group at least now we fit do out cut and join English here peacefully and we go understand am hahaha πŸ˜ŠπŸ˜„πŸ˜ƒ
Oh oh! Make I no forget this part oh, I be Copa oh, I dey server for Osun state because gist dey for una oh, but that will be for another day.
Screenshot_20200706-134936.png

our gist continues. I'm @imaluv54 your naija girl



0
0
0.000
7 comments
avatar

Welcome to the hive naija community. Me def be corner too. I dey serve for lagos. Anyway, please join us for discord. We get better community for there wey you go fit relate with:

https://discord.gg/RB4CQnt

0
0
0.000
avatar

Welcome to hive Ima. Without asking, I guess you are from cross river, lemme know if I'm wrong. Hope you will have fun around here. Feel free to interact with other people on the platform

0
0
0.000
avatar

Thank you very much for your warm welcome. I'm from akwa ibom

0
0
0.000
avatar

Hello, your welcome in the community. 😊❀

I am inviting you also to join our community here. A group that is dedicated to study the words of God through the teachings of brother Eli Soriano. Ask Brother Eli, the Bible will answer! Check the link below
πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡
https://peakd.com/c/hive-182074/created

0
0
0.000