...Serving naija

avatar

Hello my follow naija people
I dey greet oh, how una dey? How work bi dey today?
Today I wan tell una story about being a Copa in anoda state, serving naija na de name.
Serving Nigeria has always been my dream because I wanted to leave my state to a different place, but what I never though about was how to survive in another place without understanding their culture, language and way of life.
My Yoruba brothers I dey greet oh, staying in a Yoruba land has taught me alot like cooperation among people, love, Harmony and unity though one thing I refuse to learn from them is shouting and eating of pepper but they are really nice and lovely people.

IMG_20200213_133414_710.jpg



0
0
0.000
0 comments