I can see you're trying to cook up something here and I feel the lots of sense from it... You're doing well π₯°πΈπΊπΊπΈπΈππΆπΆπ΅π΅
I only give it a try am not a keybordist i play talking drum i only use the ideal to create the beat.. thanks for your kind comment dear β€οΈππ₯°
Wait ooo
For you to make such runs on the Keyboard for the sake of drums, I believe you suppose sabi play Keyboard wella because wetin you dey do no be for small pikin like me oooo π
Nawa oo...so una don enter week 14 ehen I still dey 13
Nice beat-making man. You should consider producing beats too and uploading it online.
Much loveπ
I will give it a try thanks boss
When be say na girl you dey follow how you no go still dey week 13ππ. I think say u don repent like me
I can see you're trying to cook up something here and I feel the lots of sense from it... You're doing well π₯°πΈπΊπΊπΈπΈππΆπΆπ΅π΅
Thanks for the warm comment bro
The pleasure is all mine ππ΅π΅π
My boy making me proud even though you never learn work finish. Na small time remain
I remain loyal my able bossπ―π
Nice one dear. I think you need to learn to create those beats well and share it here for us to see. Kudos dear
I only give it a try am not a keybordist i play talking drum i only use the ideal to create the beat.. thanks for your kind comment dear β€οΈππ₯°
You are welcome.. maybe you should consider trying to create beats the more then
Okay i will put more effort
Nice one my guy.. the producer in the making.. come and teach me work oooo
See whining shey i resemble @djyk Lord of beat... Me dey under you oo
You sef na boss na.. na from somewhere he dey start
I hear you o
Alrit ooo
This man!!!
Your creative ability ehn.
You just dey create mehd flows... Beats wey dey burst brain.
I enjoyed watching this man.
Awww thanks boss
You are welcome big man π₯
And now
This make sense wella
Wait ooo
For you to make such runs on the Keyboard for the sake of drums, I believe you suppose sabi play Keyboard wella because wetin you dey do no be for small pikin like me oooo π
See whining na @mayorkeys doing oo na hin be my boss
Shey you people will not come and adopt me to the keyboard family like this, this is beautiful and I feel like giving along.
On your own you be boss
Well done @jayblak. You must be a good drummer to have played a beat the way on a keyboard. Awesome work there π
Yes ooo base on practice