RE: πππ π¦πππ’π¦π π₯πππππ€ π₯πππ₯ πππππ€ βπ£πππππ€π€ππ¦π€ππͺπ π€π₯πππ π π¦π₯.
(Edited)
You are viewing a single comment's thread:
Ahh, so you are looking for the bachelors in the house? Wey them @ksam, they will connect you to some sweet, rich men, but you'll pay agency fee o.
0
0
0.000
Oh no. π
Even you too, pay money make I run am for you.
π
π€£π€£π€£π€£π€£π€£
Rich men ke? Okay, maybe I will then choose my choice? Interesting π
No wahala. If he click, you go collect agency fee, as per say na you work am π
No money, no men ππππ
Wait oo, are you not available? I thought I saw that you were searching? π @princessbusayo don't you like our mentor? πββοΈπββοΈπββοΈ
He is okay oo π π
No wahala @josediccus sir, I think you guys should talk or what do you think?
ππ€π€
Chill, I am helping her to locate some men, na business I come do o, consultation fee 20k. make I run better man wey get muscle for am.
Hmm, we don't want you to go search abroad when what she really needs is just here, right now, please save your energy, hehe.
I never get money to Marry, anybody wey marry me like this go too suffer dey chop garri and salt. ππππ
Hahaha, abeg nor kill me with laughter oo, lolz π€£π€£. Che you dinno read it when she said she is an independent woman bayi? She will assist you readily, hehehe. So please, that shouldn't be your excuse abi @princessbusayo what do you say?
πππ
Simple truth π
Trust us and you won't regret your decision.
We will give you the best and suitable deal.
π
ππππ Why am I seeing this comment and having a change of mind? π
Will get back to you later when I am stable and convinced.
Hahaha, see scammers oo, lolz. Which of the @ksam? Haha, that guy will bill you @princessbusayo to the extent you might not want to look for your missing rib again, lolz.
There's nothing free even husband self ππ
Hahaha, that's not new but then, it is true, everything especially something good comes with a price, hehe.
I'm very sure paying the price for something that is valuable to you won't be much of a problem.
Make she pay me, single men we dey responsible full my hand, me and @ksam hand
Hahaha, it is well sha, so how much will she be paying? π
Make she start to dey pay first π
How much she wan pay? Make ona dey talk abeg, as e dey hot. And make you and @josediccus calm reasonable amount oo, if not e clear say ona nor dey interested.
Good men dey scarce plus the ones wey go Sabi that thing Wella, she gas pay better money
That one na normal and she herself na good woman, so if she need to pay to get the good man, then the good man nor worth am oo and that good man too never ready, hehe.
Husband don inflate too π
Loool forgive me for blowing up your post with my comments πππ
Hahaha. It's no problem and I enjoyed it too π
Na why dem talk say:
"Na person wey sabi you go wan spoil your market."
π₯²π₯²π₯²
Wow!!!
What a beautiful way to say this π.
You wan spoil market for me ππππ
Chaaaaaaaai
So sorry about that sir π’π
Thank God I have seen this already π
In fact, my mind is doing me somehow. Thanks for notifying me π
Hahaha, it's alright, please prepare your mind oo, brace yourself.
ππππ
Na the money I need like thisπ€²π€²π€²
This fine rich lady go pay.
I dey ready
I dey collect payment in all currencies
E no mean whether CBN talk say 100k no dey allowed...
Just send am for Hive or HBD
We go begin sharpaly
Let's wait till Hive goes up then. We go talk better then π