Little by Little : A Freewrite

Small small na

Cos halland no too gel this season no mean say he no be big match player.
Just yesterday game, baba say saka no be big match player.
If you check am well, Haaland don score the guy team hatrick.
If you check am well, Haaland don score the guy team hatrick.
U nova see where player lost for match and just score one goal then lost against.
Na your shout wake me up this morning.. Abeg carry your noise go meet Saka and Odegard.. No disturb me.
Make I no talk but u twist am again and cover it up with pointless excuse.
You sef stop to dey shout saka here..dem don pipe you as I predict.



0
0
0.000
0 comments