Discipline

avatar


These days, anyday I stay outside till 11pm or so , and I see children still flexing outside.
‎First I ask myself, these ones no get parents abi wetin ?

‎Bc till today like this, wen I visit my family , I no fid stay outside pass 9pm, no be say anybody go do me anything. But I can't, I only do that when I am alone.

‎If I intend to, na to call house tell them, make una lock gate I no dey come back today or no lock I no dey come back on time. But when yu are back my papa go still tell you that you are playing with your life, that yu should do and go back to wia you stay 🤣



0
0
0.000
0 comments