Finding Money : A Freewrite

avatar

My bro get wedding on Saturday..... I dey find money like mad.


Enter street na make u start beat people collect their money since na like mad u dey find money
If I come do work for you, if you like follow me bumper to bumper, u fit still no know weytin I do...

Except na just one obvious thing wey spoil and need to change it
I no do again self
Nothing must carry me near that site or app.

They robbed Chelsea and give Manchester city and robbed Coventry to give Manchester united
Cole Palmer major doubt for Arsenal clash as Chelsea’s Europe hopes dealt potential triple blow
Senor man na another senor man comot me small from.
trenches..pray make Goods enter
The code don too cast, sport no gree bet 😂
And e score...just mins on the pitch.... Welcome back dude
Former Milan player just scored them and he is celebrating like Dembélé 😂😂😂😂
No be small work ooo
The man don fix .. He spent up to an hour
The breeze affect the face board
I swear, I been think say na just minor issue wey no go take mins 😁



0
0
0.000
0 comments