Forming The League : A Freewrite

Make e win make we pray make e de go bfr e turn farmers league completelyIf they did not win the league, he will stay?They form champions league 1955 and Chelsea carry there first one 2012..no b almost 60 years bdat? @⁨~olamide_ux 🐺🐺🐺🐺⁩Even ur club don go fourty years league drought...so e don touch almost every clubI am a football fan, no b only Liverpool I come life come know aboutNah, for the love of the game...they form the club 1905 and they carry there first league title 1954/1955 season..uno how many years bdatI no de post wetin I no no...I didn't know sha...I know more of Manchester United history than any other clubHe be like say na u be fan wey no no una historyI no exaggerate anything, Chelsea spend 50 years bfr wining there first league title...the internet is ur friend



0
0
0.000
0 comments