Didn't Allow That : A Freewrite


🔵🔴🤯 Barcelona fans have burned Ousmane Dembélé shirt before the game! 🔥
He be like say this goods still dey very possible.
I did both. I followed my strength which is UX.
Start up companies in Nigeria will kill you😹😹😹..the UI designer in my team wan die.
Design not my thing enh

Plus time that time didn't allow me

Na why I pause

I did some sweet and user friendly design then

Na figma I dey use.
I Sabi design mobile app actually. I'm learning auto layout too. One of my tutors is putting me through. But when I got to this company the pressure was too much because they design websites more often. I had to tell them pls I'm a UX designer not a UI designer abeg.

Me wey don remote UI internship before. It wasn't stressful. Na 9ja own wan kill me.
When ball dey start jare, una matter dey boring.
The auto layout has many functions.
It makes your design responsive.
It makes you design faster etc

Na my oga e be ooo

Na senior man for tech

Na agba Cloud engineer



0
0
0.000
0 comments