Nearly Doing It : A Freewrite

They nearly kill us for that last minute.

Wetin dey vex me be say normal na our young lads suppose play against that CoventryTime no de them for kill una actually 😂😂

They were robbed tho 😂Make man city just give us that cup 🥹You support Arsenal. Yet, you have a say in teams way above your grade. Issorite!Ignoring has always been hard for me. It’d have been the easier thing to do.
I’ll learn to. Don’t worry.
No matter how I make you understand things. You still won’t.How you go feel if Brighton fan dey tell you say una no good because Bayern beat una?E go get to a stage, na only him go dey talk dey reply himself for weeks/months cos no one go talk 🤣🤣They don finish their meeting be that

Him, deco and laportaI think something is wrong with this MudrykDe.



0
0
0.000
0 comments