Hive open mic week 125th || Bass guitar cover|| song title: Check yourself by kaptain
Good evening friends of hive open mic..
I hope you all are good.
(Week 125th, nothing is impossible )..
Today I'll be playing a bass guitar cover on this song
"Check yourself by Kaptain "
Enjoy and have fun....
Lyrics below 👇
OverviewListenLyricsArtists
I know all my guys
I know all my blood
I know who dey call me blood way no be my guy
I know who no dey talk much but e like me die
Bros I know all of una but I no go talk
The day way we see na that day we know
If you reach your house you nor knw me before
Because if they give you knife
Cha cha for my back
Bros I know all of una but I no go talk
We don tey for this game and your kinging
E dey pain you say I come out come put you for thinking
Sit down for your throne you dey beef me
Brother man I know all of una but I no go talk
E no get wetin mustache never see for nose
No get wetin craze man never see for road
You dey with 20 friends for 21 years
And non of them beef you brother check yourself
Ahhh
Abobii
Check yourself
Abobii
Abobii check yourself
Abobii
Abobii check yourself
No body wan bill you?
Check yourself
Ahhh
Abobii
Check yourself
Abobii
Abobii check yourself
Abobii
Abobii check yourself
Nobody table your matter
Ahhh
Three gboza for my men them
Repeat am for the real men them
I dey for my corner with my men them
The way oluwa bless me
Na so oluwa bless them
You dey pray make e better for me
E go better for you
Make e clear for me
E go clear for you
Make e stew for me
E go stew for you
What you wish for me
Me I wish for you
Ahhh
Abobii
Check yourself
Abobii
Check yourself
Abobii
Check yourself
No body wan bill you?
Check yourself
Ahhh
Check yourself
Check yourself
Abobii
Check yourself
No body table your matter
Ahhhh
It's your boy kaptain
▶️ 3Speak
The groove at the end is just so interesting.
Watch till the end
We find it amazing the mastery you have over the bass, it sounds and feels cool, it was great to hear you. Dear friend, try for next to develop a little more text in the post, for sure you can do it. Thanks for participating, see you next week. Best regards!
Okay
I've taken note.
Thanks for stopping by
I really appreciate
Amigo @utyalban esto se escuchó con mucho ritmo, me hiciste bailar je je je, muy bueno 👏👏👏🎧💫🎤🎤☺️🎶🎶🤗🥰🎙️🎙️🌹🎭💯💢⭐💙😃❤️💙😃💜💞
😍🥰🥰🥰🙏🙏🙏🤗
Thank you ma'am
Badt guy...
You rock
Dear @utyalban, we need your help!
The Hivebuzz proposal already got important support from the community. However, it lost its funding a few days ago and only needs a few more HP to get funded again.
May we ask you to support it so our team can continue its work this year?
You can do it on Peakd, ecency, Hive.blog or using HiveSigner.
https://peakd.com/me/proposals/199
Your support would be really appreciated.
Thank you!